We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

Respect Yourself

from UPSCALE MIXTAPE by Mantse Superfly

/

about

Respect Yourself

lyrics

INTRO
Mantse 2 Di World
Skidi Bam Bam
Superfly
Meeshan

VERSE
Who Jah bless you no fit touch
Me I no dey like people dem day rush
You get plenty money so you dey rush
You go die leave your Range Rover and your Porsche
If you diss me, me I no go vex oh
Me I no dey care oh
Goodness we all deserve oh
The time I dey work
You , you dey bed oh

CHORUS
So why you dey talk my matter
Why you dee talk my matter
Chale you for chop your matter
Chale you for chop our matter
Imagine I diss your mama
Imagine I diss you papa
How you go feel my brother
How you go feel my brother

VERSE
Kwɛ, if you dey hate e be your problem
Wrong parking, we go tow dem
Kɛjɛ blema we start dey run dem
Amɛ nuu shishi olo, we go show dem
Wɔ tsui esa tamɔ beela
Wɔ fiteee bei ni ashwɛɛɛ kraa
Dem still hating and we keep rising
Henyɛlɔ baafo la
We inna no competition
We dey pon a mission
We never fake it
Every voodoo dem go throw
We go break it
We shoot Jah hotter faya pon dem
Some bwoy nah real, we nah link dem
Dem nah like we, we nah like dem
Dem nah respek so we drop dem

CHORUS
Why you dey talk my matter
Why you dee talk my matter
Chale you for chop your matter
Chale you for chop our matter
Imagine I diss your mama
Imagine I diss you papa
How you go feel my brother
How you go feel my brother

VERSE
Who Jah bless you no fit touch
Me I no dey like people dem day rush
You get plenty money so you dey rush
You go die leave your Range Rover and your Porsche
If you diss me, me I no go vex oh
Me I no dey care oh
Goodness we all deserve oh
The time I dey work
You , you dey bed oh

CHORUS - 2X till fade
So why you dey talk my matter
Why you dee talk my matter
Chale you for chop your matter
Chale you for chop our matter
Imagine I diss your mama
Imagine I diss you papa
How you go feel my brother
How you go feel my brother

credits

from UPSCALE MIXTAPE, track released March 1, 2018
Produced by Meeshan
Mixed & mastered by: Mantse Superfly
Cover art by Natural Vibes

license

all rights reserved

tags

about

Mantse Superfly Accra, Ghana

Ghanaian danish-based versatile artist, producer & songwriter

contact / help

Contact Mantse Superfly

Streaming and
Download help

Report this track or account

If you like Mantse Superfly, you may also like: